Joy&raph (@joyunique)
Husband and wife content/ story/ humor.
793 followers on LekeeLekee
Recent posts by Joy&raph
- Amebo carry me go enter power bike ποΈ todayπππ na speed I use drop for road, I no allow am carry me reach my work. I drop for road carr...
- We plenty abi na only me no like pizza ππ I done try that thing two times for different place but I no the feel am at allπ€·ββοΈ Na shawama...
- Make una do giveaway make I use chop pork Meat this evening naπ My mouth the scratch me since for meatπ make una help the needy abegππ...
- Na only God know why I the fear water this muchπ€·ββοΈ Una see beach ποΈ wey people the go enjoy themselves? If I reach beach ποΈ na that sand...
- E go to work for big man, especially the ones wey get heart of giving and good heart because majority of people wey go come or associates wi...
- Na so sea food the taste π they carry me comot go eat sea food π± As we reach I first want do like person wey the always eat am before bu...
- This weather too sweet meππ₯° I done use hot water bath as I come back from work. How I wish this weather for dey like this everyday so tha...
- Una the notice watin I the notice soπ€ Shey una know say beans the quick done nowadays pass that time wey we still be small childrenπ€ Tho...
- Here we goπππππ We are grateful for all your support on this journey, we made it to 700 because of how you all showed up for us. Thank...
- If no be as month done go far, I for do giveaway for all of unaπββοΈπββοΈ Una good evening oπ I just wake up from sleep and I the wonder t...