Post by Joy&raph (@joyunique)

Amebo carry me go enter power bike 🏍️ todayπŸ™†πŸ™†πŸ™† na speed I use drop for road, I no allow am carry me reach my work.

I drop for road carry keke ( tricycle) reach office, I almost get high Bp because of how fast the bike the runπŸ™„

No be me and power bike next time.

You done climb power bike 🏍️ before?
#LekeeLekee #Viral #joy&raph

Amebo carry me go enter power bike 🏍️ todayπŸ™†πŸ™†πŸ™†  na speed I use drop for road, I no allow am carry...

0 likes Β· 0 comments Β· 0 shares

Comments

Peace Akpan: What a headtie be this 🀣🀣🀣
AOJ: Your heart go dey your mouth. 🀣
Clare Baby: You get mind o. That's one of the 1000 ways to die young 🀣🀣
Linzkits: Thank God you drop those guys no get joy oo
Ibukunoladunni: I never climb am o and I no sure say I fit trust anybody reach like thatπŸ˜‚πŸ˜‚
Mama What’s up Channel: None that I can recall – but you... you’re probably a little afraid. (you Sabi fear🫣)
Emzy: If na crazy person drive u ehn πŸ˜‚πŸ˜‚
Zanny: Normal bike sef dey fear me
Adebukola Adenike: You for compose yourself now 🀣🀣
Digital sage: Actually, another exercise on it own