Post by Joy&raph (@joyunique)
This weather too sweet meππ₯° I done use hot water bath as I come back from work.
How I wish this weather for dey like this everyday so that lekeelekee singles go the use fire warm theirselves πββοΈπββοΈπ
#lekeelekee #LekeeLekeeFamily #Viral #joy&raph

0 likes Β· 0 comments Β· 0 shares
Comments
LEONARD-G: Make una leave us alone π Single ππ
King's view: No
Omoniyi Abiola: You are so so mean ππππ
RT. Comr. Hayatu Deen: We that don't have partner nko?
PRETTY NDAANU LOT: na Belle π be this
JulietUlom: I love it ooo
BLESSKINGS: The weather is weathering
Miss Annabel Ossai: Because you get warmer for house na abi
No worry next year I must mingle
No worry next year I must mingle
Adebukola Adenike: Joy joy, u sure sey na the same hot water or...π
Again, must u throw jab ehn
Again, must u throw jab ehn
Clare Baby: Heat go dey tomorrow. Just enjoy the coolness for tonight π