Post by Joy&raph (@joyunique)

Na only God know why I the fear water this much🤷‍♂️

Una see beach 🏖️ wey people the go enjoy themselves? If I reach beach 🏖️ na that sand side i the always stand the shout with excitement 😂😂

If my leg enter water or I enter bush like this my eyes go begin turn me like say I the run short of blood🙈 no be joke o.

Right from village wey we the go rice farm, na two person go hold my hand cross water with leg because of how I the fear water😏

Have anyone experienced this before?
#Viral #LekeeLekee #joy&raph

Na only God know why I the fear water this much🤷‍♂️

Una see beach 🏖️ wey people the go enjoy thems...

0 likes · 0 comments · 0 shares

Comments

Funmilayo Ajayi: No too reason am we gather dey
Star guy: But u dey drink water
Joshua Nyong: Water day say.. de sweet 4 cup ..my sister..

I'm on ur side
Adebukola Adenike: Wetin water do u for ur past life ehn 🤣
CalmWithMama: Me too
I dey fear water too much oo
Comfort Yako Asala: 😂😂😂
My Dear, no be only you take waka come for this matter
Chidimma....: Not only you my su
Obafemi EMILOLA, FIMC, CMC®: Why should a beautiful woman like you fear water na 🤣
Good afternoon
Okwudiri Christian Obila: Seeing is believing 😂
Mama What’s up Channel: Man, you’re really funny! I can’t quite relate to that—I did swim when I was a little kid, but these days I’m just too lazy to manage it anymore. Anyway: May we 🙈!