Big Ceehgo (@bigceehgo)
Very active for mutuals
Football lover and random stuffs π
96 followers on LekeeLekee
Recent posts by Big Ceehgo
- Is it possible to be friends with an ex and have zero feelings? What's your opinion
- E pain me oo π’π #LekeeLekee #Trending #Viral #brokenheart #goviral
- Who else notice say Apollo no deh this year because our eyes don see shege ππ
- If e pass online argument . No be me you see I too soft π₯Ίπ
- Once you get the mindset of e no get as e wan be wey e never be before You'll be unstoppable.
- Nah until you use 2days raise 5k u go know say nobody actually Dey for you π€π
- A very chilled day I'm willing to share, just let me know if you're interested ππ
- Don't wish for death oo It will just carry you one hand π
- My lekeelekee family, make Una try dey repost. It also helps to boost visibility and massive engagement π€ͺ Start from this post
- If Buhari was a failure, then what word do we use for Tinubu? πΉ