Post by Big Ceehgo (@bigceehgo)

if i close eyes buy wetin dey hungry me now, I fit nor open eye again 🫣🫣

#bigceehgo #Trending

if i close eyes buy wetin dey hungry me now, I fit nor open eye again 🫣🫣

#bigceehgo #Trending

0 likes · 0 comments · 0 shares

Comments

OZOUDE JOAKIN CHIDERA: Abeg open your eyes first ooo! Hunger no suppose turn person to emergency case. Eat wisely and stay alive! 🤣🤣❤️
Obiageli: Life na once if you get the money buy am
Rev Goodidea Asks.: Happy Sunday
Happiness Nkiru: If you have the money,buy it and enjoy it...
Miss Annabel Ossai: No worry buy am I go help you open your eyes
Adeyemi: Haaaaa…. Abeg no close eyes ..just open am forever and ever 🤪🤪🤪..
E be like say you never jam Elon Musk for this app..😂😂.., maybe im fit buy am for you..🤪🤪
Felix: Enjoy yourself oo cos problem no Dey finish
David Onyedikachi: Better open your eyes oh 😂😂