Cruzita (@Cruzita)
Content creator, lifestyle&comedy, entertainment,and funny videos..let's connect π
780 followers on LekeeLekee
Recent posts by Cruzita
- I Don come again π₯π₯π₯π₯π₯πππ *STOP POSTING AND GHOSTING! 3 SECRETS WEY CARRY ME FROM 100 TO 700+ ... And today is our DAY 11π€Έπ€Έπ€Έ My...
- Make Una come oooo π€Έπ€Έπ€Έπ€Έπ₯π₯π₯π₯π₯π₯ Oku di over here menhhhπ₯π₯π₯π₯ Na we dey HOT for Lekeelekee!!! Cruzita ARMY we MOVE!!! π₯π₯π₯ How...
- AWEARNESSπ₯π₯π₯πππ Una Good morning π π A lot of people have been asking, why is that on Lekeelekee app... people who have 1k followe...
- WAIT O! π So some of una think say CONSISTENCY na to dey login everyday for Lekeelekee app? Ehhhh my fellow newbies! ππ Okay oooo, my o...
- Yeeeeee!!! Who dey breeeeetthhhh!!! π₯π₯π₯π₯π₯π₯π₯π€Έπ€Έπ€Έπ€Έπ€Έ It's 9 days in this community and we have hit 700 ORGANIC FOLLOWERS... I appr...
- Una happy Sunday oooo, so some of you no go church ehhh..πππ *WAIT, YOU DEY THIS COMMUNITY, YOU NO DEY FOLLOW CREATORS?*π±π±π± Make I as...
- MAKE UNA COME OOO..I DON NOTICE ANOTHER THING....π€£ππ.. As I don promise make I dey yarn una for free nah..πππ 1::: Add 1 selfie or sc...
- When someone asks me for marriage advice π€£π€£π€£ My response ππππππ π€£π€£π€£ #LekeeLekee #Viral #LekeeLekeeFamily #Trending
- *MAKE UNA WAIT FIRST, I WAN TALK SOMETHING! π* Carry chair comeπ€£ππππππ As a newbie for this LekeeLekee community, I promise say any...
- This one wey una dey ask me for my scope... I no do anything much ooo π Na just CONSISTENCY. Commenting, reacting, following others too, a...