Post by Cruzita (@Cruzita)

El Nino.. fit affect every state for Nigeria, but e no go reach Port Harcourt.๐Ÿ˜‚

Shey you dey whine? Heat no see space for here at all.

Na "rain, rain, go away" we dey sing for for PH.. na rain wey no dey gree go away we dey see.๐Ÿ˜…

Rivers dey answer according to its name, no be for mouth. Rivers State for a reason ๐Ÿ˜‚

For PH, umbrella na part of uniform, sun na visitor, rain na landlord. If you no carry raincoat or umbrella, rain go teach you lesson by force.

El Niรฑo go come PH go collect rain join, go back with cold.๐Ÿ˜‚

#content #Day54 #LekeeLekee #Viral #Trending #CruzitaArmy #cruzita

El Nino.. fit affect every state for Nigeria, but e no go reach Port Harcourt.๐Ÿ˜‚

Shey you dey whine...

0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares

Comments

Ojoajogwu: I no know whether to happy for u or mind my business ๐Ÿ˜Š
Ibukunoladunni: Na una dey enjoy o
Izuchukwu: Eniola no be person name?
Miss Annabel Ossai: Omo they swear for ph with rain, I can relate
Ayodeji Oluwatoyin dolapo: The heat no be small ooo
Rev Goodidea Asks.: ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚ Port Harcourt people are enjoying their own weather package! While other states are battling heat, PH is negotiating with rain. Even El Niรฑo knows where not to joke! ๐Ÿคฃโ˜”
Augustine Chiagozie: Port Harcourt is clearly running its own weather system where rain pays the rent.
Idorenyin Etim: El Niรฑo is not all about heat, go and research on it
Afolabi Ibrahim: Gas flaring dey cause plenty clouds and acid rain for that side
Tonia: Na wa o
Abi na to move come PH