Post by Favour Chukwu (@favoulicious)
Person go dey codedly dey think of em life, BOOM!!! Nepa go just bring light ๐๐
#LekeeLekeeFamily #FYP
0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares
Comments
Mara Cruz: Wetin concern Nepa with your life wey you dey think abeg ๐๐คฃ. And besides e good as they bring light because you go put on AC or Fan make your head cool small so that as you dey think e go dey enter ๐๐