Favour Chukwu (@favoulicious)
23 followers on LekeeLekee
Recent posts by Favour Chukwu
- If this has happened to you ehn, if you eventually get up, you go first scan your environment π€£π€£π€£
- Guide ohhh *People wey dey reply my text no reach 5 again but in everything, I say Alhamdulilah ππ #favouliciouscares #fyp #goviral #Leke...
- Where are you chatting from? Me: Abuja And this is the newly constructed Abuja city center π #fyp #goviral #LekeeLekeeFamily #Abuja
- Last borns be like... #fyp #goviral #LekeeLekeeFamily
- If na boyfriend/girlfriend be your problem, no disturb God again, send your picture with #10k make I help you ππ #goviral #fyp #beautifulp...
- Have you ever experienced heartbreak in your life before? And who? Me: guy never break my heart before. Na me dey break hearts but my mum na...
- E get as you go take broke, you go find one offline game download make you use am dey pass timeππ€£ #fyp #goviral #LekeeLekeeFamily
- Nothing wey una never talk for my back, My back just dey pain me ππ₯±π₯± #fyp #LekeeLekee
- *Some na nepo baby* *Others na heaven baby* Me I just dey my dey make you and your baby do mistake match me first πππππ #fyp #goviral #...
- One thing Iβve discovered about adulting is that, you can easily run mad.. ππππ₯±π₯± Pour me water oo. My head dey catch fire. Dem Wan use...