Post by Emzy (@Emzyzee)
Abeg how person go take escape this situation ๐๐ค๐ฉ talk fast oo before Dem break person head ๐ญ
#Emzy

0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares
Comments
Omoniyi Abiola: Just turn am to song ๐ต back back back ๐๐๐๐
JulietUlom: Same road you follow enter follow am escape ๐คฃ๐คฃ
King Solomon โ๐พโญ๐๐ค: You are just checking the rice if e done well
Linzkits: Just act like you are crazy
unit Shadrach (TST): E no get anyhow wey you fit escape am ooh ๐ฎ
Betartalktv: No escape ๐๐๐๐๐๐ฏ
RT. Comr. Hayatu Deen: You go explain tire ๐คฃ๐คฃ๐คฃ
Joseph The Dreamer: No big deal hear now, I'm hungry and I wan chop, is as simple as that
Alexandra Ekechukwu: You're just checking if the rice is still intact
Handifun comedy: E choke am๐คฃ๐คฃ๐คฃ