Emzy (@Emzyzee)
Trending ✍️ Starting & Fuelling Conversations 👀 Memes 🙌 contents creator
Follow up let's have fun 🤲
799 followers on LekeeLekee
Recent posts by Emzy
- I like the part that says " not one will dim my light". At the end, we'll all look back and say ' surely it has been God #LekeeLekee #Tre...
- Plans against us shall never and will never come to pass. #LekeeLekee #Trending #Emzy
- Watin be dis one again na 😂😂😂😂 People wey dey chat or dey online for mid night sef fit be.........🙆🏃 #LekeeLekee #Trending #Emzy
- Whatttttt ifffffff????? #LekeeLekee #Trending #Emzy
- 🏃🏃🏃🏃🏃🏃🏃🏃🏃 #LekeeLekee #Trending #Emzy
- Abeg watin be this people work again for this country????? Coz u go see Dem for studio, bar, bet9ja, collect money from innocent cyclist, de...
- As country hard I say make I scan my stomach see why e dey big....omo!!! 😥😭😭 Garri no dey carry last 😭😭 Omo garri na life saver oo ric...
- And you wake up hear say federal government don remove 20k from your account to carry support presidential election campaigns 😀 Howfar, u...
- But what if Lekeelekee stops paying like that tap tap thing 🙆🤔 #LekeeLekee #Trending #Emzy
- If u never jam quantitative reasoning questions ehn.....u no been go school 😂😂 #LekeeLekee #Trending #Emzy