Post by Favour Chukwu (@favoulicious)

Person wey borrow me money just dey post Gun since morning😭🤲
God abeg oo 😭😭

Person wey borrow me money just dey post Gun since morning😭🤲
God abeg oo 😭😭

0 likes · 0 comments · 0 shares

Comments

unit Shadrach (TST): Try go pay am in money ooh
Cuz you fit see am in the night 🤣
Happiness Nkiru: Hmmm your life is in danger oh😂😂
Dear life💔: Just rushed and pay back
Mimi: Your money is gone be that ooo😂