Post by Emzy (@Emzyzee)

Sleep early una no go listen πŸ˜©πŸ˜‚πŸ˜‚
E fit be say Eve pikin no let am sleep well for night πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚
Na lekeelekee fit do me dis kind thing πŸ˜‚πŸ˜‚

#Emzy

Sleep early una no go listen πŸ˜©πŸ˜‚πŸ˜‚
E fit be say Eve pikin no let am sleep well for night πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚...

0 likes Β· 0 comments Β· 3 shares

Comments

DENNIS: Who film me?
Agbogidi: That fall was real risky.
Digital sage: A big collapse 😁😁
David Onyedikachi: My own na phone dey fall from my hand
BLESSKINGS: Na once his eyes clearπŸ˜‚
Atteh: The sleep clear sharperly 🀣
Judith Anyanwu: Na wa oπŸ˜‚πŸ˜‚
Mbuotidem Essien: This is not real sleep. How do humans sleep this way
Comfort Yako Asala: Na wa o 🀣🀣
Abeg no loose sleep on top pro rata 🀣🀣🀣
Adejoke Ojo: Haaaaaa,Sorrrrrrrryyyyyy