Post by Emzy (@Emzyzee)
Watin be dis๐ณ๐ฎ๐ฏ Dem neva tell this person now Nigeria works abi? Hope say him get strong lawyer ๐
#Emzy

0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares
Comments
RT. Comr. Hayatu Deen: If I'm the one the landlord can't even say pim sef
Dr.Handsome๐: Him mind go dey
Ikediashi Onyinyechi: Hahaha, him go renovate houses tire
Ibukunoladunni: Amazing. Any thing for comfort
LEONARD-G: U never renew ur rent you dey paint ๐จ dey house ๐ ๐คฃ
Augustine Chiagozie: Lol ๐
He is definitely parking out
He is definitely parking out
Big Ceehgo: See as landlord just dey smile ๐๐๐
Oluchi Cynthia: Experience is the best teacher so chill
Queen Hart: As this house is panted no peace for that tenant
Lady Miracle: Tenant go soon pack out๐