Post by Emzy (@Emzyzee)

Na small argument o before u knw, I hear " hw much u get for ur account..abi u wan talk? " Omo , no go put mouth for watin no concern u oo make Dem no ask u watin u no fit answer πŸ˜‚πŸ˜‚

Na small argument o before u knw, I hear " hw much u get for ur account..abi u wan talk? "  Omo , no...

0 likes Β· 0 comments Β· 0 shares

Comments

Jennifer Ogechi Agu: I try not to put myself in this situation, make I not cry
Segun Happy: Hahaha. I no dey put mouth for watin no concern me o even the one wey concern me I dey watch my mouth before I go hear this kyn question πŸ˜‚
OLIVIAπŸ’–: But how much you get for account
Mosiko Esther: U no fit see me for this kind settings o,na small tin dey make me cry
Okonkwo Marygeraldine Ebere: With the current condition in the country now na mind my business be priority for now .
Linda Chidimma πŸ§‘πŸ’›πŸ’œ: For this kind of economy body dey pepper everyoneπŸ˜† mind your business