Post by Emzy (@Emzyzee)
Abeg watin be this people work again for this country????? Coz u go see Dem for studio, bar, bet9ja, collect money from innocent cyclist, dey beg boys for showing love (money).
I wan really know police duties for this country 🤔
#LekeeLekee
#Emzy

0 likes · 0 comments · 0 shares
Comments
Angela N Ariwodo: They are tax collectors.
Joseph joy: They're MTN
CSO intl: Police no no works for this country na
ka-alenebari numene: E see Say music dey give money
Happiness Nkiru: Their duty is to harass people up and down
Omotoso Taiwo Yemi: It might be radio studio
Peace Akpan: They are tax collectors
Handifun comedy: I know the song, title: Arrested by DPO
Mimi: Collecting #200 from bike men and motorists😂