Post by Emzy (@Emzyzee)
As country hard I say make I scan my stomach see why e dey big....omo!!! π₯ππ
Garri no dey carry last ππ
Omo garri na life saver oo rice no fit win am
No be watin Dem tell me for heaven be dis oo πππ
#LekeeLekee
#Viral
#Trending
#Emzy

0 likes Β· 0 comments Β· 0 shares
Comments
Handifun comedy: Ahahaha Garry na life saver
Ndukwe Josephine Chiwendu: Atleast you see food chopπΉπΉ
Leonard G wey he stomach flat nkorrπΉ
Leonard G wey he stomach flat nkorrπΉ
DivineBreakthrough: Garri our savior.
Grace & Stories Studio: ππ Omooo, na garri dey sponsor the whole body! At this point, na to give garri national award for outstanding performance in survival! ππ€£π€£