Post by Emzy (@Emzyzee)
But what if Lekeelekee stops paying like that tap tap thing ππ€
#LekeeLekee
#Trending
#Emzy

0 likes Β· 0 comments Β· 0 shares
Comments
Joseph Kolade Prince: At some point itβs going to get harder and we all know it
RT. Comr. Hayatu Deen: Payment is coming
Oluwaseyi Adedeji: no doubt am my brooooooooo
Lekee Lekke no dey disappoint
Lekee Lekke no dey disappoint
PRETTY NDAANU LOT: make them know do ooh π because the app is consuming a lot of data
Oby Pink Egbe: You believe say them done crash?
King Solomon βπΎβππ€: This matter go sure enter court π
Obiageli: App wey dey drink my data like water
Ogochukwu: Una cruise don too much πππ make Una stop am not even monitize yet , abeg make ereach me oooAhhhh
Omoniyi Abiola: I will still be here
Angela N Ariwodo: They can only modify the payment and impose strict rules, guidelines and measures for upcoming creators.
Even though I'm not monetized yet, but I do love it here.
Even though I'm not monetized yet, but I do love it here.