Post by ka-alenebari numene (@ka_alenebari_numene)
My ₦50 change wey dey remain for this drivers hand don reach to build house💔😂
0 likes · 0 comments · 0 shares
Comments
Felix: 😂😂 At this point, that ₦50 change don become investment capital for the driver, because e never see your hand since last year.
Omoniyi Abiola: Mine don reach yo build duplex
Oyenuga Esther: I dey tell I be millionaire in disguise 🤣
Mi sugar: Hahhahhaha don't worry nah seed you dey sow ,it will germinate
PRETTY NDAANU LOT: does drive are heartless so me I can't live my change for them ooh
Mathias Afagamy Ezekiel: Na N100 this days be the latest format Dem dey use to take keep change.. dey know you go wan do bigmanism or big womanism to ask Dem to keep it rather than going around or wating for em to look for change of 100 to give to you.