ka-alenebari numene (@ka_alenebari_numene)
Lifestyle commentator, football and memes
297 followers on LekeeLekee
Recent posts by ka-alenebari numene
- My β¦50 change wey dey remain for this drivers hand don reach to build houseππ
- From dust to art, nah why pride no really move me again
- Reality can make dream look childish
- Character show clearly wen benefit disappear
- We didn't choose this life, we didn't choose this pain, and we can't escape death.... We're trying to survive in between ππ
- Nothing is sweeter than University U can be there without understanding anything But ur family is proud of uππ
- Sometimes e go dey like say 1m nah less Sometimes e go dey like say 5k nah big money This lifeππ
- One girl tell me say nah only poor man dey faithful to in wife Say once in get money otilor Wetin poor man no go see for this life?
- Good morning π LL dam Happy new week Another week to be consistent, smart, focus and grind harder
- Life ππ