Post by Dr.Handsome🌚 (@drhandsome)
I hear say most of una no dey work
Because una don get money

0 likes · 0 comments · 0 shares
Comments
Ibukunoladunni: If person don get money wetin remain
Omoniyi Abiola: Where is the money 💴
Rejoice Obiageri Ibe: Rich people everywhere. Them just Dey disguise
Stephinea Ogechi Okafor: So na only me life dey touch 🙆♀️ all of una get money 😱
Okoro Godswill: E shock you?
Nwoko Hilda: Uncountable million dollars 😁
Fred Precious: Where the money dey na