Dr.Handsome🌚 (@drhandsome)
Meme hub lasted banter
Afrobeats
Huge Burna boy fan ❤️
Positive vibes
Single boy 🥲
325 followers on LekeeLekee
Recent posts by Dr.Handsome🌚
- I no go touch am 😂
- I hear say most of una no dey work Because una don get money
- Good morning my lekeleke family ❤️ I just dey reason how person wan take comot from house inside this rain 😭😭
- As all of una dey now Na life una dey live so ?
- If I give you 100k tonight what will you use it for?
- As cold dey catch me I come drink hot tea ☕ I die?? Na you dey find babe oo 😂 Tea no cost
- Them no dey ever gree 😂😂
- Good morning my lekeleke family ❤️ It's work o'clock
- Yo, I am absolutely hyped right now! We just hit 300 followers, and I gotta show some serious love to each and every one of you. Thank you f...
- Make me sef go find wetin I go chop Then find One girl take hold body Cold dey catch me 🥲