Post by Dr.Handsome🌚 (@drhandsome)

Good morning my lekeleke family ❤️
I just dey reason how person wan take comot from house inside this rain 😭😭

Good morning my lekeleke family ❤️ 
I just dey reason how person wan take comot from house inside th...

0 likes · 0 comments · 0 shares

Comments

Bridget Okore: Make use of your umbrella
Francis: Good morning boss
Felix: 😂😂 Na this kind rain dey make person start calculating if the outing really necessary, because mattress dey call and umbrella no be raincoat.
Mild Uchenna: Omo.. enter the rain find your way.
Rejoice Osunwoke: Good morning bro. Just take your umbrella and march on.
CSO intl: Good morning have a lovely day
Rev Goodidea Asks.: 😂😂 This rain no get respect at all! Make everybody take am easy this morning and stay safe on the road. 🌧️❤️🙏🏽
Chidimma....: Have a good day
Ibukunoladunni: Wetin do umbrella👀👀
Obianuju Sylvia: Well you gotta do what you gotta do