Post by Cruzita (@Cruzita)
Make Una come oooo π€Έπ€Έπ€Έπ€Έπ₯π₯π₯π₯π₯π₯
Oku di over here menhhhπ₯π₯π₯π₯
Na we dey HOT for Lekeelekee!!!
Cruzita ARMY we MOVE!!! π₯π₯π₯
How many days we don dey for here again? Shey na 10 days? See wetin we do β 700+ Followers don already show! π³
If you no follow me, who you wan follow again naaa? ππ
Look at this ooo I got from this amazing app on my mail...
β LekeeLekee carry us put for Number 2 for Trending! And we still enter again for Number 5!
My weekly Digest no lie:π₯π₯π₯
*+415 New Followers, +2,040 Likes, +1,037 Comments, +164 Reposts* for one week! God abeg!π€Έπ€Έπ€Έπ€Έπ€Έ
We are moving forward... Na small small π
Oya follow who know road jare!π€©π€©π€©
Abeg when you slide the photo, follow all those people there too β na we be the hot family for Lekeelekee!ππππ
I no fit shout again o, my energy don finish! πβ€οΈ
#CruzitaArmy #Lekeelekee #WeMove
#Trending #Viral #LekeeLekee #LekeeLekeeFamily

0 likes Β· 0 comments Β· 0 shares
Comments
Let's celebrate with her, we can be the next