Post by Big Ceehgo (@bigceehgo)
Some tailors no fit make heaven ๐๐

0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares
Comments
Chidimma....: Wetin be this...
Deraa: What exactly is this ๐น
Atteh: This one na carnage ๐
Cruzita: Aswear bcox what is this
Chi Ekpunobi: The way that lady will be uncomfortable eh
Wuraola: Excuse me pls I no wear my glasses ๐ค na corset b this abi na crushet ๐คฃ๐คฃ
Star guy: I no understand this dressing oooo
Joseph The Dreamer: No be the thing wey that thing suppose hold , dey down there ๐ซฃ
Obafemi EMILOLA, FIMC, CMCยฎ: Thai is actually another style, so don't blame the Taylor
Jennifer Ogechi Agu: E funny, which kind of dress be this ๐ญ