Post by Joy&raph (@joyunique)
Food challenge game with my husband, If I win he will do the dishes for one week😂
I show am pepper 🌶️
#LekeeLekee #Trending #Viral #couplefoodchallenge
0 likes · 0 comments · 0 shares
Comments
Chioma Godswill: Who won?
Chinenye: Ok naa
Una dey do well
E be like I go come chop small
Una dey do well
E be like I go come chop small
Sameul Life teller: Wow .. I love this mood..
Usman Gloria enyo: Nice game
Abraham Joy: Ha u ehnnn😂😭
Ivy's corner: This woman allow this man enjoy the food nah 😆 🤣 😂 😹
Daniels Nwamaka Deborah: You do ojoro joor.
Nice one, I'm playing it soon.
This is a good way for couples to bond
Nice one, I'm playing it soon.
This is a good way for couples to bond
Obi Chisom: This is beautiful to watch 😍
But you do ojoro 🤣
But you do ojoro 🤣
Omotoso Taiwo Yemi: From another angle, I appreciate both of you for your sincerity, any of you might have changed the number of raised fingers, but none of you did so, I respect the lever of your sincerity.
Nevertheless, Oga must wash the plate for a week
Nevertheless, Oga must wash the plate for a week
Emilola Olalekan Daniel: You sef na ojoro u take win...