Post by Kvng Abdul (@abdul_yomi)

Nigerians abeg anything wey happen to me make ona hold palmpay responsible
Small loan wey I take Dem dey threaten my life. 😩🤦

Nigerians abeg anything wey happen to me make ona hold palmpay responsible
Small loan wey I take Dem...

0 likes · 0 comments · 0 shares

Comments

Elnas Victor: go pay ur debt