Kvng Abdul (@abdul_yomi)
Add Death to your plans ππ―
91 followers on LekeeLekee
Recent posts by Kvng Abdul
- There's still so much to achieve... I pray we don't die young π₯Ήπ€²
- I Dey find babe Make una help me repost π
- Na you cheat, na you still dey post heartbreak quotes are you possessed?
- If youβre grateful to see today the first or August react with β€οΈ. Thank God for the gift of life!
- Omo I Don too eat bread and mineral π
- God Abeg π©π€²πΏ
- Every small thing βhowβs everything?β Kilode you wan change everything?
- "You look like a materialistic person" You know it already and you came here with no materials ππ
- If you want to borrow money for Girlfriendβs day Dmβ¦ I wan make you and your babe happy
- E get wetin i dey realize about this life, But i no go tell una, make everybody go realize their own