Post by Kvng Abdul (@abdul_yomi)
Pesin go post him problem una go dey reshare am.๐
0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares
Comments
Linzkits: No be help you dey find
eze oba: ha !
AOJ: How help wan take come if dem no reshare the problem? ๐
Parent Push: When you are looking for help we go help you repost because many people may help you at the same time.๏ฟผ