Yours truely (@yourstruely)
Maybe your favourite stranger, if you’re curious enough to find out.
23 followers on LekeeLekee
Recent posts by Yours truely
- Asked a friend to watch our dog for a week. Day three: he'd renamed him, trained him to walk off leash, told us we abandoned him. Ever had...
- Oya collect mic, tell us wetin dey cool about forming nonchalant when you sabi say you dey feel things deeply?
- The way stress dey shake my whole system, e dey very clear say I no dey built for struggle.
- Today na only “stand up let us pray” save me from deep sleep inside church.😭
- Na from my experience I Sabi say experience no be best teacher, na bully
- Everything happens for a reason. This particular reason dey owe me explanation.
- Omo Before what goes around come back, I don reach house
- No be say I blame you for using me. Na me sef no sabi tell people no.
- I just recently show face here. Make I see how e dey go