Davis (@solomon_kashmoney)
2 followers on LekeeLekee
Recent posts by Davis
- Treat yourself as if you were someone you are responsible of helping .
- God bless Nigeria 🙏
- Bro why you go come my house come borrow 1k from me my last card use am enter bike go church leave me make i trek, you be Judas son ?
- In anything you do always put your God first. GM great minds
- You dey look for help from anyone, but that day wey your mind tell you to help someone with the little you have. " why you said devil get be...
- Abeg one advice for the my neighbor. Na fresher for highschool
- Why will you be hungry and be feeling punky..... Eh omalicha na you start this strategy oh make your enemies no use am against you oh 😂
- Why will you wash your cloth you want to wear to church tomorrow by sat 11:30pm? Child of God are a baddie!!!