Prince divine (@princefreeman)
44 followers on LekeeLekee
Recent posts by Prince divine
- Open for business ๐๐ make una bring work for me abeg #LekeeLekee #Trending
- Very cheap and affordable #LekeeLekee #LekeeLekeeFamily #Viral
- All Chelsea and arsenal fans should be killed before this year finish ๐๐๐ Na them dey spoil our economy ๐คฃ๐คฃ๐คฃ #Chelsea #arsenal #Vira...
- Who's interested I wan exchange my good name for riches so if you're interested pls contact me
- I just decided to shift my suicide to another time๐ฅฒ๐ฎโ๐จ make I chop fess I dey come ๐
- This just life ๐๐
- Your expectation will soon be cut off ๐๐คฃ๐คฃ๐คฃ
- Omo na the adult hood be this ๐ฅบโค๏ธโ๐ฉน Una no tell me about this one ooo
- Na me dey shake now ajeh ๐ฅฒ my log no strong for ground again ๐คฃ๐คฃ
- Bro guide and avoid problem na my face them give person 24hr to pay back 20 million