Ojoajogwu (@louis_ojoajogwu_edoka)
Interested in football & Politics || a patriotic Nigerian 🇳🇬
62 followers on LekeeLekee
Recent posts by Ojoajogwu
- It's my birthday today Please wish me well my #LekeeLekeeFamily So surprise does @lekeelekee have for me today
- Omo na just now I da remember say my birthday na tomorrow 😊 Omo 🤦🏾♂️
- Dis one where na person where em ex don die una want now Make nothing sha do me ooo 😊
- Man United fans una go explain tire no evidence 😊 #Trending
- Man U fans: I can't wait for Premier League to resume so I can watch Carrick ball Carrick ball don come na, y una da complain 😊
- See as shame wear Man United fans agbada 😊 Dis season go sweet die 😁 Can't wait for next weekend 😊🙂 #Trending #Viral #Sports
- If to say garnacho da dey na Man United for no play dis Rubish 😊 #Trending
- Dis man United sha useless ooo 😊 City with red car winning you guys at home is just crazy 😧
- Red card for Phil foden 😳 Omo this Manchester derby is going to be sweet😊
- Manchester derby is here How the both Manchester go fit lose today abeg It's urgent 😊🤔