Mary praise (@Pra_ise)
15 followers on LekeeLekee
Recent posts by Mary praise
- 3rd August still far Make I enjoy small
- Like π€§π
- Despite what we face we got a reason to smile π€ Don't let your problem kill the real you inside βΊοΈ
- Always God π
- This is how we study in federal uni lafia π₯Ίπ€§π We are just student but we are studying in fear of not be kidnapped and rob π₯Ίπ
- Omo as I see timetable my body just weak Wetin lecturer use 6 months teach us now dey want make we 2 hours write am for exam ππ₯²
- Like π€§π
- You go just need factory reset and restart ππ
- Abeg now d last price na 1,100 ππ€§π
- It just like a died body without life π€§