DONNAY (@DONNAY)
4 followers on LekeeLekee
Recent posts by DONNAY
- This generation ehhh
- SO LIKE THIS NO BIG CREATOR FIT REPOST MY POST?? NA WA OOO I NO DEY ASK FOR PERSON KIDNEY OO JUST MAE UNA FOLLOW ME MAKE I DEY SEE RESULTS
- IF NO BE SEE FINISH WHY LOAN APP GO DEY COMMENT FOR MY POST???
- GOOD DAY EVERYONE MAY GOD GRANT OUR HEART DESIRES OUR NEEDS AND WANTS MAY OUR AZA NEVER RUN DRY ABEGG MAE UNA TRY DEY FOLLOW PERSON NA
- WETIN UNA GO GAIN IF HUNGER KILL ME ?? MAE UNA CHECK UP ON ME OOOO....
- EDUCATION IS THE KEY 🗝️ TO SUCCESS AND AM JOBLESS ABII UNA DON CHANGE THE KEY??
- THE ONLY GOOD THING TINUBU DID FOR NIGERIA IS TO INCREASE THE PRICE OF ROPE AND SNIPER AND ALSO REDUCE THE RATE OF SULCIDE SHOUT-OUT TO HI...
- Make i buy you iPhone on your birthday But na singlet wey no reach 3k you go buy for me when my turn reach GOD PUNISH YOU
- YOU FIT PLAN YOUR LIFE FINISH MAKE NAIJA EDIT AM
- IF NO BE SEE FINISH WHY YOU GO DEY TAG ME TO VIDEOS WEY NO MAKE SENSE