Post by Ernest Izevbigie Emmanuel (@Elitevisual)
Uni Abuja Staff, Students Protest Over Alleged Land Grabbing By Wike #Trending #Viral #LekeeLekee
0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares
Comments
Augustine Chiagozie: E go touch everyone
Eniola Faith: Na watin wike sabi be that ๐
Mbuotidem Essien: If I talk wetin dey my mind them fit carry me go kirikiri
Happiness Nkiru: Hand go soon touch everybody
Comrade Frederick Odorige: DIG: Demons In Government
Alexandra Ekechukwu: Truly e go reach everybody
๐ช๐๐๐๐๐๐๐ ๐ฒ๐๐๐๐๐๐: This is serious lyk this?
Chidimma Anosike: It is well