Post by Folakemi (@folaranmi_folakemi_)

Lekeelekeeans, una no go just dey pass my post like this ooo.

Abeg, what are we eating tonight? I'm looking for food inspiration.

Lekeelekeeans, una no go just dey pass my post like this ooo.

Abeg, what are we eating tonight? I'm...

0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares

Comments

TZ Wisdom: Food for the night: Suya, warm bread, warm tea and cool vibes with companion ( if you understand what i mean ๐Ÿ˜)
unit Shadrach (TST): Drink garri sleep life simple ๐Ÿ˜„
Mimi: Are you sharing food Sis?๐Ÿ˜‚
BLESSKINGS: Na shawama I eat this night o
Obafemi EMILOLA, FIMC, CMCยฎ: Go to a nearby restaurant and eat pounded yam with efo riro
Enjoy yourself please
Favour Chukwu: I had Lil semo and Oha soup
For dessert, I had red velvet cake