Post by Atteh (@Atteh)
This is the topic that's trending. The girls are all speaking up.
Lekeelekee girls are not saying anything o...
How una see am?
#Trending #Viral #Abuja #Lekeelekee #LekeelekeeFamily
0 likes ยท 0 comments ยท 2 shares
Comments
Omoniyi Abiola: If they speak up you wan date them ๐คทโโ๏ธ๐คทโโ๏ธ๐คทโโ๏ธ๐๐
Linzkits: Table don dey turn, no one is ready for shenanigans again...
ka-alenebari numene: Dem go cry ๐๐
Omotoso Taiwo Yemi: It's simple, men are tired of the street ladies
Obafemi EMILOLA, FIMC, CMCยฎ: They are not wife material
LekeeTrends: Men are scarce now ooo ๐
No be women teach men sense?
Why una come dey complain? ๐
No be women teach men sense?
Why una come dey complain? ๐
Chi Ekpunobi: You are the guys they are complaining of...so why is that?