Post by Fred Precious (@Deracus)
Let my tummy protrude in peace abeg ๐๐

0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares
Comments
Omoniyi Abiola: Una Dey talk o๐๐๐๐
Tonia: Ahh my love, I thought we were in the flat tummy journey together ๐คฃ
Chi Ekpunobi: Nice one. Make I get small hope ๐
Mimi: Which one is River of water again?๐
Uncle Jay ๐ณ๐ฌ: Sontin must dey inside oooo.๐
ka-alenebari numene: U don use river of living water cover up
Omogbolahan: Some of you are more concerned about other people's stomachs than your own financial situation. Face your destiny. ๐ญ
Emzy: Carry am like that ๐
Onyinyechi: Swears ๐
Adebukola Adenike: Let the big belle breathe ๐