Post by Omoniyi Abiola (@ABBY)

So because I be pot, make I no call kettle black πŸ˜’Una dey talk ohπŸ€¦β€β™€οΈ
#LekeeLekee
#Trending
#abby

So because I be pot, make I no call kettle black πŸ˜’Una dey talk ohπŸ€¦β€β™€οΈ
#LekeeLekee 
#Trending 
#abb...

0 likes Β· 0 comments Β· 0 shares

Comments

Leslie Francis-Smiles: You people don start again ooo
Odede Puluvelese Teingi: Naso family fight dey be, pot and kettle dey go hand in hand🀣🀣🀣
OZOUDE JOAKIN CHIDERA: Even pot get mouth to talk o! But make sure your own hands are clean before pointing fingers. πŸ€£πŸ™Œ
ALAMEEN: The Queen of Leekee community πŸ’₯
Augustine Chiagozie: Sometimes the truth needs to be said, even when we're not perfect.
Fred Precious: Una dey talk oo πŸ˜‚πŸ˜‚
Lekee Naija: You're speaking in parables πŸ˜ƒ
Linzkits: Una be kitchen utensils...
SirHenro DeGreat: How many times do you post on X each day? πŸ‘€

A) Above 10 πŸš€
B) Below 10 πŸ“‰
C) As the spirit leads πŸ˜‚

Let's get your reaction
Vote below and tell us why. πŸ‘‡

#LekeeLekee
#Trending
#Viral
#SirHenroDeGreat
#LekeeLekeeFamily
#Nigeria
#NaijaPride
#News
#LekeeLekeeFamily
Onyinyechi: Which kind parable be this πŸ˜‚