Post by Felix (@Monetfx)
Some of these gals wey dey rock person for club just too wicked.
One nearly broke my thigh bone the other night... i told you to rock me (rub me nyash), u carry your big nyash dey bounce untop meπ«
Omoh, i for just kuku carry the slim ones oh. But las las, big nyash is good.
#Viral
0 likes Β· 0 comments Β· 0 shares
Comments
OZOUDE JOAKIN CHIDERA: Omo, this rocking business don turn to wrestling match! Next time, make una agree on the rules before the dance starts. ππ
Paul Foxxman: Brother felix of the Most High, you're a very bhad boy.....π€£ππ
Joseph The Dreamer: You say waiting π³
Fred Precious: You never see anything π
Wahala for us wey never go club before, u sure say I no dey miss something for this life π€
Wahala for us wey never go club before, u sure say I no dey miss something for this life π€
King Solomon βπΎβππ€: Big big things as young John said π just manage the big nyash boss πͺ