Post by David Onyedikachi (@Mazi_)

Las Las na like this most of Una dey sleep, after all the shakara ๐Ÿค—๐Ÿค—๐Ÿค—

Las Las  na like this most of Una dey sleep, after all the shakara ๐Ÿค—๐Ÿค—๐Ÿค—

0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares

Comments

SOMMY: No, no, no. This one na person girlfriend.
Joseph The Dreamer: Most of them ba ? They are coming for you
Paul Foxxman: See as baba mouth open waa like cow yansh...๐Ÿคญ๐Ÿคฃ๐Ÿ˜‚๐Ÿคฃ
OZOUDE JOAKIN CHIDERA: No be small shakara o! Sleep is calling everybody equally. Good night, my people! ๐Ÿ˜‚โค๏ธ
Uncle Jay ๐Ÿ‡ณ๐Ÿ‡ฌ: O boy ehhhh!
E be like donkey wey dey smile...๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ
Tonia: I no follow for this one ๐Ÿคฃ
Mimi: Who snapped me unaware ๐Ÿ˜’
Adebukola Adenike: You lead and others follow Mazi ๐Ÿ˜…
LEONARD-G: After all dey garagara small sleep dey humble dem ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ dat year we go roll paper put am for deir mouth ๐Ÿ˜†
Chi Ekpunobi: I'm not among pls ๐Ÿ˜ ๐Ÿ˜