Post by Elias (@MrTommy)
Una sure say this generation of kids go see father Christmas? ππ
#LekeeLekee #Viral #Trending

0 likes Β· 0 comments Β· 0 shares
Comments
OZOUDE JOAKIN CHIDERA: With the way things are going, even Father Christmas might need to collect transport fare before visiting! π€£
Omoniyi Abiola: Still thinking about it oo
LEONARD-G: No, be Santa Sabinu be dis π€£ Na only Man U dey always cut him game π€£
Paul Foxxman: Omoh....π€¦ββοΈEven Santa dey play sure bet as e Christmas sef no sure am.
SAPA well done...ππ€£π
SAPA well done...ππ€£π
Rev. Goodidea Sunday Ugochukwu: ππ With the way things are going, even Father Christmas might need financial assistance this year!
RT. Comr. Hayatu Deen: I doubt because even this one you posted games will never enter to buy gifts for kids π
Izuchukwu: Them fit no see ooo
King Solomon βπΎβππ€: Na sabinus join father Christmas ππ
Fred Precious: Omor everything don change oo
They no fit see
They no fit see
BLESSKINGS: Sapa dey catch santa this period π