Post by Isaac divine ugochukwu (@iscdidi)

Mood right now

Mood right now

0 likes · 0 comments · 0 shares

Comments

Elias: I Dey “ LOWKEY until I HAMMER”

📌
Chukwudi Onwuelingo: Exactly 💯
Low KEY until I HAMMER 😂😂
King Solomon ☝🏾⭐👑🤝: Guy una dey confused us 😅
Elnas Victor: Aje💯 even if you hammer abeg still dey low key o cos people go wan rust you
LEONARD-G: On de low ooo😁
Rev Goodidea Asks.: Both
RT. Comr. Hayatu Deen: Money or not your visibility first because only through visibility you'll get the atlas to riches
Linzkits: This is hot
Fred Precious: Low key till we make it oo 😂