Post by WENDY (@FineChina77)
This Xmas go soft for me๐
I don buy 6 masquerades wey I go put for street make dem dey give me return daily
5,000x16= #1,500,040
Soft life๐๐
0 likes ยท 0 comments ยท 0 shares
Comments
WENDY: E get person babe i dey eye....
i won spoil am this xmas๐
i won spoil am this xmas๐
SOMMY: You are joking right ๐คฃ
RISEVIVE: I'm new here
Obafemi EMILOLA, FIMC, CMCยฎ: For Christmas?
What are you now celebrating
What are you now celebrating
CSO intl: Omo see business idea ooo
Danny Angbashim: Also set aside a healthy sum of money for bailing your masqueraders if they harass merrymakers during the festive season.
Deborah Joshua: Which kain yeye business be this ๐
Joseph The Dreamer: You will be shocked ๐
Chidimma....: Good business strategy ๐๐คฃ