Post by Ibukunoladunni (@ibukunoladunni)

Because you meet people for bus stop no mean say bus no dey. Na bus wey dey go where dem dey go no dey.πŸ’―

In other words, don't mistake a delay or mismatch for non-existence. 🀍

Because you meet people for bus stop no mean say bus no dey. Na bus wey dey go where dem dey go no d...

0 likes Β· 0 comments Β· 0 shares

Comments

Rev. Goodidea Sunday Ugochukwu: Very true. Sometimes the opportunity exists, but it is not the right one for your destination. Patience and discernment matter. πŸ’―
OZOUDE JOAKIN CHIDERA: Very deep! Sometimes the problem is not the absence of opportunities, but finding the right one that aligns with our destination. Patience and persistence are key. πŸ’―πŸ‘
Paul Foxxman: Exactly dr. Don't let one wrong experience make you lose faith in what you're looking for. Your bus is coming; just be patient and stay hopeful.
Augustine Chiagozie: Your timing and destination matter; the right opportunity will come.
Lawrence osayande: Which day dinosaur come begin pass out faeces like we human 😳😁🀣
AOJ: πŸ”₯ This no be lie at all. This one sef dey: fare to go where the bus and the person dey go no dey, or e no complete.
WENDY: Walai this statement go far😌
Mummy G. O: I get the message clear
CSO intl: I no understand this image abi na toilet dey that bus stop
Emzy: I showed this to someone