Post by Kenneth Franklyn (@kenfrank)
Abeg, stop going to church to pray for husband/wife for now. Wedding money no dey.
Wetin' you need now na your PVC. Go collect am and vote for a good government wey go create jobs. And no, be any other person — na OK!
0 likes · 0 comments · 0 shares