Post by Debbii (@debbii)

I don notice say na only me and Peter Obi wan make this country better!!!πŸ˜ΉπŸ’”πŸ˜‚The rest of una won spoil the country finish.πŸ’―πŸ˜’πŸ’ΈπŸ˜‚πŸ€Œ
#debbii

I don notice say na only me and Peter Obi wan make this country better!!!πŸ˜ΉπŸ’”πŸ˜‚The rest of una won s...

0 likes Β· 0 comments Β· 0 shares

Comments

King Solomon β˜πŸΎβ­πŸ‘‘πŸ€: You wicked pass tinubu πŸ˜„
Paul Foxxman: Just dey play...πŸ˜†πŸ˜‚ You wey I no trust. You and Obi go enter now, we con dey hear sey una don sell the kontri...πŸ€­πŸ€£πŸ˜‚
Augustine Chiagozie: Everyone wants a better Nigeria, but we need more than words to make it happen.
Lawrence osayande: Na you carry face like this if truly you want the betterment of this country πŸ˜³πŸ˜’
Onyinyechi: If I catch you there 😫
OZOUDE JOAKIN CHIDERA: Abeg, make una join hands na! One person no fit build a nation alone. Nigeria needs all of us to do better.
Batholomew Terhemen: Hi
Godgift Sampson: Eh eh Wonder shall never end