Post by Hassan Happiness (@happy26)
If I follow this free Wi-Fi for my office today I no go house
Mbok let me pack my load
Make awoof no run my belle #LekeeLekee #LekeeLekeeFamily #Viral #Trending

0 likes Β· 0 comments Β· 0 shares
Comments
Paul Foxxman: πNa free Wi-Fi turn you to office landlord today, bah...π€ππ€£
Abeg, carry your load before dem change the password! Awoof no suppose give person belle ache. π€£π€£
Abeg, carry your load before dem change the password! Awoof no suppose give person belle ache. π€£π€£
RISEVIVE: Hahah,
Pls I'm new here
Pls I'm new here
Star guy: U don too use the Wi-Fi abi
King Solomon βπΎβππ€: Because you get free WiFi see what you are doing π make dem off am before you bab your hair π«©
Felix: ππ Awoof Wi-Fi don turn office to second home. Abeg remember say family dey wait for you
Odede Puluvelese Teingi: Abeg where this your office dey, make I go tap small naw π€£π€£
BLESSKINGS: Office WiFi dey sweet o
I can testifyπ
I can testifyπ